Lyrics Music

Mp3 : Burna Boy – Common Person

Mp3 : Burna Boy – Common Person

“Love, Damini”, this is Burna Boy’s new album that he recently released and this song is one of the songs on the album, come and listen to it below now

https://cldup.com/0kj27kTMr9.mp3?_=1

Mp3 : Burna Boy – Common Person

 

Lyrics
Na me wey dey clean una houseNa me wey dey wash una carNa me wey dey cook ununuNa me wey dey wash una clothNa me wey dey work for your shopNa me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin’ my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin’ my own
Because na God, I dey put all my faithFood for my plate, fit no do me joMm, balansoEven as things no dey go my wayEven in days where no get nothing at allMm, balanso
Na me wey dey drive your busNa me wey drive your kekeMm, balansoNa me wey dey run aroundNa me do the jobMm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my ownEverybody get role, no mean say your own role passin’ my own

Leave a Comment